New Lyrics

BASKETMOUTH Ft OXLADE x SHOW DEM CAMP – Myself Lyrics

BASKETMOUTH Ft OXLADE x SHOW DEM CAMP - Myself Lyrics
BASKETMOUTH Ft OXLADE x SHOW DEM CAMP – Myself Lyrics

BASKETMOUTH Ft OXLADE x SHOW DEM CAMP – Myself Lyrics. I can’t kill myself ( no no no)
Otumopo no work for me
I go do the one I sabi o
I go do the one wey work for me
Wey they work for me
You know say I can’t kill myself
I go do the one wey I sabi do o
I no cut another man cut according to my size
I no go cross road wey dem out hazardous for light o
No no no

As you can see I dey my own lane
You can see I no dey send nobody
Odumebi  I dey do my thing
I Dey mind my business dey go o
Olofofo wan spoil my ?
Shobole dem worry  my plans o
But them no know say me I
??? elelele
Olofofo wan know wetin I do
Shoboole fe mo idi abajo
But I no they put mouth for wetin dem no send me
But I no no why o
If I do this dem go say that o
If I say that them go do dis
Anything I do dem dey police o
All una dey enter my biz o
If I do dis dem go say that o
If I say this dem go do that o
All na wan scatter my plans plans o

I can’t kill myself ( no no no)
Otumopo no work for me o
I go do the one I sabi o
I go do the one wey dey work for me
Wey they work for me
You know say I can’t kill myself o

Omo what’s the plan though
Tell me what’s your angle
Make a couple of jams now dey calling me the man bro
Made it with my gang so they couldnt understand show
Aim for the stars  no telling when you land o
All happens suddenly
Old school dey bench floor
Now it’s palmwine that’s the sound men bro
Bitch wan dey move and the boys don dey booze
Cos the party don dey groove like a Sunday rendezvous
No be lagos you know
Problem no they finish
We all wanna pop so I stay on spinning
Life is a marathon just dey gat to pitch yourself for winning
And faith in God is the key knocking doors off the hinges
Cos my health is my wealth
I can’t kill myself
? to sell market like mile 12
Flow like the ocean you might find pearl
Ox tell em

I can’t kill myself ( no no no)
Otumopo no work for me
I go do the one I sabi o
I go do the one wey work for me
Wey they work for me
You know say I can’t kill myself o
I go do the one wey I sabi o
I no cut another man coat  according to my size
I no go cross road wey dem put hazardous for light o
No oooo

Young Killer Msodoki – RUDIA Lyrics

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button