New Lyrics

Bemisoul – Dey Lyrics

Bemisoul - Dey Lyrics
Bemisoul – Dey Lyrics

Bemisoul – Dey Lyrics BemiSoul now you know

Iwo nikan soso
Iwo nikan soso
Iwo nikan soso

E no matter wetin dem talk
My feelings for you have never changed
Na still the same
I no dey use you play
Now you dey for my mind
Like all the time
If you leave, yawa go dey
Don’t you slip away

Time no dey
(tick tocking on us)
Where you dey
(I’m waiting on ya)
Its not too late
Make you no delay

Time no dey
(tick tocking on us)
Where you dey
(I’m waiting on ya)
Its not too late
Make you no delay

Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey

Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey
Make we do the after round one
Baby give me all that you got
Imma do anything you like oo
Imma do anything you like ooo
Follow me do the after round one
Baby give me all that you got
Give me all your time boy
Give me all your time boy

Time no dey
(tick tocking on us)
Where you dey
(I’m waiting on ya)
It’s not too late
Make you no delay

Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey

Sebi now you talk say
We go dey together
So where you dey?
Omo you don dey tey

Iwo nikan soso
Iwo nikan soso

Iwo nikan soso
Iwo nikan soso

Iwo nikan soso
Iwo nikan soso

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button