New Lyrics

Ceeza Milli – Medicine Lyrics

Ceeza Milli – Medicine Lyrics
Ceeza Milli – Medicine Lyrics

Ceeza Milli – Medicine Lyrics. I never felt this way before I know
I just can’t be without you
Oh no oh no
So I really want to pour it on you
Put all my loving on you
Cos I need you yeh
Shey you know say I dey feel your vibe odo
Me and you we get better chemistry odo
When am down na you dey pull me on my feet odo
If you promise say you go dey follow me odo
You know say me I no go leave you odo
If you give me love I no go ever jonz odo

Cos girl you be my
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Anytime my temperature rise oh baby o
Give me 3 times on a daily
Girl na only you fit to save me
You be my medicine medicine medicine

As e dey go
Na only you I want to show off
Na only me wey go dey chop your jollof
Go tell them all dat niggers make dem fuck off
Tell me baby girl as e dey go
If it’s a dream me I no wan wake up
Give me my doze oh baby pass me the cup make I drink up make I sip up
Shey you know say I dey feel your vibe odo
Me and you we get better chemistry odo
When am down na you dey pull me on my feet odo
If you promise say you go dey follow me odo
You know say me I no go leave you odo
If you give me love I no go ever jonz odo

Cos girl you be my
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Medicine medicine medicine
Anytime my temperature rise oh baby o
Give me 3 times on a daily
Girl na only you fit to save me
You be my medicine medicine medicine

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button