New Lyrics

Erigga Ft Yungzee – Ayeme Lyrics

Erigga Ft Yungzee - Ayeme Lyrics
Erigga Ft Yungzee – Ayeme Lyrics

Erigga Ft Yungzee – Ayeme Lyrics Eyeh…Abeg
Mr Yungzee, Ahaaaa
King paper, Blast
Oh king paper

Remember the first time when we met
You say make I no run follow Janet o
Say you go love me make we best
Na you don make me love o

Ayeme, ayeme, ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no
Ku wo jevwe ki ododo
Your love dey sweet me pass jollof (gaga)

Abeg help me ask Jollof o
E be like you put me for pot
Banga soup and starch o
Ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo
Let me hear you say I do
Ayeme ki ododo
Ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo
Let me hear you say I do
Ayeme ki ododo

Ayeme kero you are too yovwi
Who wan try you
Trailer load of ofovwi
Wahala go get issues
Only your waisty problem

You fine pass Nigeria jersey
Pikin mama put for back
No know say road far
Remember that year when be say
We no hold bar
All your friends dey beg you
Make you discharge me

But you go collect money from their hands
Recharge me
Night calls wan turn us to vigilante
You know everything that year na
Shin shin no dey
Banga rice for cellophane
Dey follow up
Na one room we dey stay
Wetin area go talk

Ayeme, ayeme
Ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no
Ku wo jevwe ki ododo
Ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo
Let me hear you say I do
Ayeme ki ododo

Yeah… See
Bros most times
Na your woman be your real guy
You know how many times e burst
When men men fly
Sars pick me

Nobody gree come station
I fall sleep cell that night
If not be she when come
Carry me go house
Make eba for me

Carry water press the place when them blow me
She don warn me no dey follow them drag gun
But like deaf I no dey hear word, I too stubborn
The next day I don enter area go gamble
She no dey like make I kpo, so I dey go jungle
Fat jumbo for my hand dey reason things
Remove her from my life man
Na prison things

Na she be my number one
I go keep her
Day break everywhere burst
Use Benz sweep her
The money loud
No be that time when e dey whisper
Bullion van too small
Make them bring tipper
I wan spray

Ayeme, Ayeme, ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no, ku wo jevwe ki ododo
Your love dey sweet me pass jollof (gaga)
Abeg help me ask Jollof oh
E be like you put me for pot
Banga soup and starch oh
Ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo
Let me hear you say I do
Ayeme ki ododo
Ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo
Let me hear you say I do
Ayeme ki ododo

Abeg, yeah
Enough respect to Mike Okokri
You know the voltage na ose miguo
They say when music sweet
You go bring am come back o
You sing am two times, na so e be
But this one we go sing am hundred times
Too sweet, abeg

Bros shook hand for pocket spray madam
No dey hold tight na
Spray madam
Oga shook hand for pocket spray madam
Everything dey with you eh
Spray madam

Na your wedding day be this eh
Spray madam
Everythingred dey with you bros spray madam
Oga shook hand for pocket spray madam
Eh (Ayeme ki ododo)
Spray madam
Unto voltage
Day break everywhere burst
It’s your wedding day

 

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button