New Lyrics

ERIGGA – Problem No Dey Finish Lyrics

ERIGGA - Problem No Dey Finish Lyrics
ERIGGA – Problem No Dey Finish Lyrics

ERIGGA – Problem No Dey Finish Lyrics. Straight from the creek of south south ( problem no dey finish )
Was gone for a sec but now I’m back ( problem no dey finish )
No be your ac spoil I’m hot ( problem no dey finish)
Who goes there disembark ( problem no dey finish)

The country hard I no go lie
To make am for lag na die
Why you think say ?  do nyash
Even some Lekki boys dey do nyash
Many graduate no get work oh
Some no dey see anything chop oh
Una road dey make body dey pain me
To dress comot hard police fit go detain me
But when we talk dem say we dey on drugs
Call us children na you dey pay we sub
People dey hungry where conscience
You hide am like palative come here dey cap nonsense

Oya give account you don dey faint
Beans never done Moi Moi dey scent
Them never talk you don cry
Our leaders na cruise guy
So pop your molly  smoke your igbo
This country get as e dey go
But on top of this some people lodge
Room 306 they pray to GOD
To be man for this country hard
Why you think say bobo discharge
Before I forget go loose guard o
Make God  punish lord  Lugard

Go her page write my favourite couple
When wife travel husband you fuck oh
Just dey jaru the man dey drop
Pass über cab the man dey drop
People dey loot dem dey shoot us
Ontop the kind suffer dem put us
Who pay the hoodlums come we badge
This country need Ijaw massage
Ashawo say she love me die
I give my wife make she reply
She say she want bone straight
Block her for my phone straight
You no love her am na jaruma
Carry the money give ur mama
Who marry last week dey wan
Say hin side chick dey cheat on am
Album na 2021
Forget this year this one don wan

Olamide – Infinity Ft Omah Lay

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button