New Lyrics

REMY CROWN Ft KIZZ DANIEL – Sweet As E Be Lyrics

REMY CROWN Ft KIZZ DANIEL - Sweet As E Be Lyrics
REMY CROWN Ft KIZZ DANIEL – Sweet As E Be Lyrics

REMY CROWN Ft KIZZ DANIEL – Sweet As E Be Lyrics. Crown baby

This your face e sweet as e be
And this your waist e sweet as e be
Baby no change I like how e be
For your case I feel okay
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ani ki lo feeee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Yeaaah yeah

O dun baje
Beat yi dun baje
Opor
O dun baje
Beat yi dun baje
O dun baje
Beat yi dun baje

This your style sweet as e be
And this your back o sweet as e be
Omoge your body bad
Coca cola sweet
Ani ibi ni ma ku si oh
Omo mi o ready mo
Dem say wetin you carry for back go wound me
Walahi ma chop ko le sun mi
Your back dey cause tsunami
I no go retreat mo ma Teri si
Remember the day that I met you
You ginger me shey Lori mi settle
I’m proud of the day I saw you
O girl I’m glad that I found you

Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ani ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh
Ki lo fe shey owo ni baby
Ki lo fe shey ile ni baby
Ki lo fee shey omo ni baby
I no go look another bae if I have you oh

Beat yi dun baje
Beat yi dun baje
Beat yi dun baje

Magnito – Ungrateful Ft Umu Obiligbo x Ninety

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button