New Lyrics

Yemi Alade – Control Lyrics

Yemi Alade - Control Lyrics
Yemi Alade – Control Lyrics

Yemi Alade – Control Lyrics. Attention please
Unu welcome
Girls wey sabi to the left side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please

Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go oo
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go

Oya now freeze
Lights and camera action
Everybody get in position
We about to change the location
Working class independent
Please I no get time to dey waste my dough
Me I high class with a taste
Anything I want me I take and go
I take and go

Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tomono
O na me m woronwo woronwo
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tomono
O na me m woronwo woronwo

Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I Dey press control
Na me dey hold control
I Dey press control
On your mark set go oo

Pull up in a Bema Bema
Oh my God did u see that, See that
Cool am down in a freezer freezer
Say me  fresher dan a Lima Lima

Tu t’appels Yemi Alade
Je t’aime bien, viens danser
Viens bouger près de moi
Te quiero te quiero

Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tomono
O na me m woronwo woronwo

Nobody can throw me I hold control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I Dey press control
Na me dey hold control
I Dey press control
On your mark set go oo

ERIGGA – Problem No Dey Finish Lyrics

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button