New Lyrics

Zinoboy Ft Erigga x Victor Ad – Son Of Grace Lyrics

Zinoboy Ft Erigga x Victor Ad - Son Of Grace Lyrics
Zinoboy Ft Erigga x Victor Ad – Son Of Grace Lyrics

Zinoboy Ft Erigga x Victor Ad – Son Of Grace Lyrics Back den dem be dey take me dey play
Right now dem no remember again o
I be son of grace o
I be son of mercy
Back den dem be look me throw way face
Oluwa don change my story o
I be son of grace o
Me I be son of grace o
Son of grace
I be son of grace
Grass to grace o
I be son of mercy

Just Incase you forget I be Grace pickin
Stubborn destiny I be craze pickin
Nobody to somebody
That’s grace pickin
No understand wetin I dey talk your brain leaking
You need to patch am up understand my talk
Dem suppose open school learn the way I dey work
Because they year wey music studio no dey warri
We rugged the music matter still blow for reals
So wetin remain again wey paper never get
Now one has ? no go forget
If na that one na they  look I for don match line tey tey
But I rather focus on my grind
2 plus 2 na 4 wetin bad if na 8
No matter wetin you do world people must dey hate
If na day one wey una dey look I for don match line since tey tey
But I rather focus on my grind abeg

Back den dem be dey take me dey play
Right now dem no remember again o
I be son of grace
I be son of mercy
Back den dem be look me throw way face
Oluwa don change my story o
I be son of grace
Me I be son of grace o
Son of grace
I be son of grace
Grass to grace o
I be son of mercy

How you wan fight who jah don bless
So many things dat you can’t context ( no way ah )
Ye ye ye ye ye ye
How you wan try to make me focus
You know say if I fall e no go bring you work
No way ahh
Ye ye ye ye ye
No le le no le le
Who dey dia who dey dia
Whey dey vex wey dey vex
When I pull up with my squad dem a run helter  scatter
No le le no le le
If you no see you go hear the thing
Who dey dia who dey dia
You can do your best my guy  na God sure pass

Son of grace o ( pray for grace my G)
I be son of grace o ( pray for grace my G)
Grass to grace
I be son of grace o  ( pray for grace my G)
Son of grace o ( pray for grace my G)
I be son of grace o ( pray for grace my G)
Grass to grace
I be son of mercy ( pray for grace my G)

Oluwa give me mercy
Oluwa  give me blessings
Everything wey I dey do on God , on God
Before before dem no send me o
But nowadays pepper dey rest
Money dey call me bling bling bling
? paper boy and Victor AD

ERIGGA – Problem No Dey Finish Lyrics

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button